Saturday 18 March 2017

'I just dey vex' - by Charly Boy

Read his piece below... Lately I have been thinking and visualising all the jagbajantis going on in the legislative branch of our government and Na vex just dey worry me. See as some people dey prance around like dem be Kingcon, I just dey sorry for us. Shey una dey follow the twin issues of EFCC’s Ibrahim Magu and Col. Hameed Ali (Rtd). Una see the drama? These Sinators abi na

No comments:

Post a Comment